Testo di Southwest Vibe ft. Gastí – Scuddy ft. Gast

🔥 Scopri Southwest Vibe ft. Gastí di Scuddy su Amazon Music / CD / Vinili

Testo della canzone "Southwest Vibe ft. Gastí" di Scuddy ft. Gast pubblicata il 24/03/2017 contenuta nell'album "Attical Sounds, Vol.1".

Foto di Scuddy, artista con ruolo nel rap italiano
Scuddy - profilo e contributo alla scena rap italiana

Testo "Southwest Vibe ft. Gastí":

Dem Dey talk about you for Igboro
Shawty get the big back , “OmaaKunle”
Omolewa so fresh , ba mi Dele
I’m saying shout out one time to my keles
S’ole pade mi, leyin kule?
Boy get the cross bag, s’ole relate?
This no be fake cash, check the balance
And boys don Dey do loud , no disturbance

Bridge:
Ewa won Omoge tofi wig b’ori-
O gbeske
See opeke to fi chain s’ese
Won sope kolese
Bobby no Dey wait to wear the costay o
Bobo to fi crate moti
Boys wey dey like to wear Versace
Lagos Dey molete
Light don Dey low
Fa waya wo le oO

Feeling good tonight
(Me want the money and the honey
And the Benz with that bumper)
Oh lord! I’m feeling good tonight
(I’m from the southwest side on my
Southwest vibe)

Feeling good tonight
(Me want the money and the honey
And the Benz with that bumper)
Oh lord! I’m feeling good tonight
(I’m from the southwest side on my
Southwest vibe)

I got the melody , mode legan
And anytime mo le , s’omo
Got my hommies in the ride, ojut’ana
We from the southwest side, we Dey turn up!
You want the real vibe gb’orin Tunde
It’s how we get down l’at Akure
You go like my diss track , to ba Gbemu
I’m from the south west side


Gastí-
Silifa jen gbe e wo corner
O’lohun fewo’le, s’omo Kola?
Make we Dey like bread and butter
If you gimme that o, I go give you back o
Anyhow e be we go shack we go mayan

One time for the ones wey dey Kpai for the matter
Repping west side and I throw the gang sign, it’s a different kind south west vibe !!!!


Feeling good tonight
(Me want the money and the honey
And the Benz with that bumper)
Oh lord! I’m feeling good tonight
(I’m from the southwest side on my
Southwest vibe)

Feeling good tonight
(Me want the money and the honey
And the Benz with that bumper)
Oh lord! I’m feeling good tonight
(I’m from the southwest side on my
Southwest vibe)

And anytime mo le s’omo


🧩 Scopri remix, versioni e bundle di Southwest Vibe ft. Gastí di Scuddy su Amazon



Se vuoi leggere altri testi e significati delle canzoni visita la nostra sezione dedicata ai testi di canzoni rap. Scopri discografie, album, crediti e molto altro di Scuddy, Gast ed altri artisti. Non perderti i contenuti extra: seguici subito su Facebook e Instagram!


🛍️ Esplora Southwest Vibe ft. Gastí ed altre canzoni di Scuddy su Amazon

Mondo Del Rap

Tutto il rap da seguire! News, Testi, Citazioni, Video rap italiano e straniero.